Fuji Garbage Lyrics by Zinoleesky

Zinoleesky – Fuji Garbage Lyrics

Zinoleesky, Thrill out with a smashing brand new mind blowing single titled “Fuji Garbage”. Dive into the word catchy Lyrics.

MP3 DOWNLOAD SONG

Enjoy the Lyrics of “Fuji Garbage” by Zinoleesky

Listen below:-

DOWNLOAD MP3 [2.63 MB]

Zinoleesky – Fuji Garbage Lyrics

DOWNLOAD MP3  SONG

Rise up and dance
To my new fuji garbage
For all the boys wey feel my pain
Say I promise you won′t feel the same
Yeah

Just puff and pass
Maso di ago owo
Maso di chain
For all the girls wey dey my page
Say I promise you won’t feel the same
Eehhhh

Ba ti′e sare ati win
I’m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ah

Ba ti’e sare ati win
I′m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Feel like am stuck in abyss
Why′s your dad getting all on our bize
Love it when you call me Azeez
She know the deal
She wan pass me her sis
Why’s your dad getting all in our business
You know I don′t like commitment
You know I like standing on business
He say wetin be your plan for my daughter
If you go break her heart ma pe olopa
Wetin be your plan for my daughter
If you go break her heart ma pe olopa
I say she sabi dance like poco
So me I wan knack am koboko
And then I get one show for morocco
If she no let me go motirogo
Ahh ahhh

Rise up and dance
To my new fuji garbage
For all the boys wey feel my pain
Say I promise you won’t feel the same
Yeah

Just puff and pass
Maso di ago owo
Maso di chain
For all the girls wey dey my page
Say I promise you won′t feel the same
Eehhhh

Ba ti’e sare ati win
I′m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen
Ba ti’e sare ati win
I’m rocking Alexander McQueen
Me I still dey on my thing
All this ladies wanna be my queen

End Of Fuji Garbage Lyrics


Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We you

Last updated on June 7th, 2025 at 09:43 am

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Zinoleesky - Abanikanda ft. Naira Marley Zinoleesky – Abanikanda ft. Naira Marley Instagram Lyrics by Muyeez & Seyi Vibez Instagram Lyrics by Muyeez & Seyi Vibez 5am In Ojo Freestyle Lyrics by Pheelz Ft Olamide & Poco Lee 5am In Ojo Freestyle Lyrics by Pheelz Ft Olamide & Poco Lee Chike Man Not God Lyrics Chike Man Not God Lyrics Eyinju Vocals - AHEAD AHEAD Lyrics by Eyinju Vocals Alhamdulillah Lyrics by Tml Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez Dax - Took My Heart Out Took My Heart Out Lyrics by Dax Apres Minuit ft. Tiakola Lyrics by Wizkid Tatiana Manaois - Be There Lyrics Tatiana Manaois – Be There Lyrics Don’t Care Lyrics by Wizkid

Alternative Tags: