Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez | Mp3 Audio Download

MP3 DOWNLOAD SONG

Off Tml Vibez just released Ep titled  Xin Mao EP, is Alhamdulillah, read the catchy lyrics for Alhamdulillah below

The EP Xin Mao by Tml Vibez house five songs, Seyi Vibes, Bella Shmurda, Taves & Lasmid.

DOWNLOAD MP3  SONG

Here is the lyrics to Alhamdulillah by Tml Vibez.

Listen below:

Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez

intro

(Yo Dips)

verse

Blow me trees hundred
Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm
Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka
I fit to dey run your baka
Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha

chorus

No shaking, no panic
Baba blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try, walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way, alhamdulilah for life
Alhamdulilah for life

verse

Father, your money, your blessings, your problem
Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r
Haa, on my right side, on my left side
Wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never

pre-chorus

No shaking, no panic
Baba Blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way
Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life

outro

I don try, wala-ha-ha
I just wan’ make some funds
I no want wahala, hmm
Loader tó bá loyal, no kasala
Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah

Last updated on June 7th, 2025 at 09:40 am

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  Tml Vibez & Spinall – Bon Appetit Tml Vibez – Rara ft. Taves Tml Vibez – Rara ft. Taves Instagram Lyrics by Muyeez & Seyi Vibez Instagram Lyrics by Muyeez & Seyi Vibez 5am In Ojo Freestyle Lyrics by Pheelz Ft Olamide & Poco Lee 5am In Ojo Freestyle Lyrics by Pheelz Ft Olamide & Poco Lee Chike Man Not God Lyrics Chike Man Not God Lyrics Eyinju Vocals - AHEAD AHEAD Lyrics by Eyinju Vocals Tml Vibez - Wells Fargo Tml Vibez – Wells Fargo Tml Vibez – Rara ft. Taves Tml Vibez – Alhamdulillah Dax - Took My Heart Out Took My Heart Out Lyrics by Dax Apres Minuit ft. Tiakola Lyrics by Wizkid

Alternative Tags: