Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez | Mp3 Audio Download

MP3 DOWNLOAD SONG

Off Tml Vibez just released Ep titled  Xin Mao EP, is Alhamdulillah, read the catchy lyrics for Alhamdulillah below

DOWNLOAD MP3  SONG

The EP Xin Mao by Tml Vibez house five songs, Seyi Vibes, Bella Shmurda, Taves & Lasmid.

Here is the lyrics to Alhamdulillah by Tml Vibez.

Listen below:

Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez

intro

(Yo Dips)

verse

Blow me trees hundred
Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm
Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka
I fit to dey run your baka
Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha

chorus

No shaking, no panic
Baba blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try, walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way, alhamdulilah for life
Alhamdulilah for life

verse

Father, your money, your blessings, your problem
Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r
Haa, on my right side, on my left side
Wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never

pre-chorus

No shaking, no panic
Baba Blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way
Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life

outro

I don try, wala-ha-ha
I just wan’ make some funds
I no want wahala, hmm
Loader tó bá loyal, no kasala
Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  BNXN - Jies Very Soon Lyrics BNXN ft. FOLA BNXN - Jies Jies Lyrics by BNXN BNXN - Jies BNXN – Jies BNXN - Cutesy Cutesy Lyrics by BNXN BNXN - Cough Syrup ft. Victony Set Up Lyrics by BNXN ft. Seyi Vibez BNXN - I Alone I Alone Lyrics by BNXN Lasmid - ghana jollof ft. Tml Vibez FULL EP: Lasmid x Tml Vibez – Sweet Songs 4 You Lasmid - ghana jollof ft. Tml Vibez Lasmid – dlvr ft. Tml Vibez Lasmid - ghana jollof ft. Tml Vibez Tml Vibez – bon appetit ft. Spinall Lasmid - ghana jollof ft. Tml Vibez Lasmid – ololufe ft. Tml Vibez

Alternative Tags: