Derico Lyrics by Victor AD

Victor AD – Derico Lyrics

Victor AD is back with a hit song, Derico. Dive into the word catchy Lyrics.

MP3 DOWNLOAD SONG

Enjoy the Lyrics of “Derico” by Victor AD

DOWNLOAD MP3  SONG

Listen below:-

DOWNLOAD MP3!

Victor AD – Derico Lyrics

Them give me reasons
To dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Them come for me
Them go finish
No fit mess
With my feelings
Make dem ask
All the people
Wey don try
Dem go feel it

I give dem vibe
And I kill it
You fit pretend say you no feel it
You no fit deny say I no good
My guy are you kidding

Awareness on check
Men on guard on check
Pounds and dollars on check
The money Dey on check
Odeshi on check
We no fit shake on check
Sability Dey on check
The road e clear
On check on check

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh
Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh

Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Them give me reasons
To Dey fear
I turn am to idea
Like Derico
Them no fit see my back
I disappear
Put my cutlass for my chest
I Dey far
From my pairs
The same reason
I never ever
Let them know my quest

And I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

Said I say
Chine
Chineke igwe
If I no guide
Dem go finish my meat eh
Chine
Chineke igwe
Forgive me tonight
If I commit eh

End Of Derico Lyrics


Thanks for checking out Lyrics on NaijaChoice, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We y

Do you find NaijaChoice useful? Click here to give us five stars rating!

Follow NaijaChoice on Social Media

Twitter: @naijachoice01 Facebook: @naijachoicenig Instagram: @naijachoiceng Tiktok: @naijachoice

RECOMMENDED FOR YOU 🔥

  BNXN - Jies Very Soon Lyrics BNXN ft. FOLA BNXN - Jies Jies Lyrics by BNXN BNXN - Jies BNXN – Jies BNXN - Cutesy Cutesy Lyrics by BNXN BNXN - Cough Syrup ft. Victony Set Up Lyrics by BNXN ft. Seyi Vibez BNXN - I Alone I Alone Lyrics by BNXN Instagram Lyrics by Muyeez & Seyi Vibez Instagram Lyrics by Muyeez & Seyi Vibez 5am In Ojo Freestyle Lyrics by Pheelz Ft Olamide & Poco Lee 5am In Ojo Freestyle Lyrics by Pheelz Ft Olamide & Poco Lee Chike Man Not God Lyrics Chike Man Not God Lyrics Eyinju Vocals - AHEAD AHEAD Lyrics by Eyinju Vocals

Alternative Tags: